“Agba Don Buy Okada”– Congratulations Pour In As Singer Portable Buy Brand New Okada

created by photogrid

Singer Portable has shared a new video of the new bike he recently brought on his page but seems he his still learning.

In the video Portable shows off the new Vespa machine which he recently bought and also uses that means to advertise his new song ‘Oriade’

Netizens reacted to the video saying he is the only celebrities that post frequently.

Read some social media reactions below;

Ketchsaibotofficial wrote: Shey na this kind of cloth you Dey do for your clothing company 😂

Ay_strings1 wrote: Ori Ade. Abeg drop am na . I don tire to dey come this page come hear the song 🥹🥹

Sunny_love2021 wrote: Ori ade wey no get crown 👑 na oriburuku 😂😂😂😂😂😂😂😂

Fog_on_ wrote: Dis one wey u never reply VDM 😂😂 ur papa dey fear VDM go finish ur life  olofo 😂😂 if den born u well reply VDM

Verylocalboy wrote: Portable abeg no be everything you go post small small boys Dey buy this bike 🚴 for my area everyday non of them post am  Kai na

Emmy_pounds5033 wrote: Portable is a celebrity,but he doesn’t want celebrity shiii,he just want to dey live his normal regular life ❤️

Zion_oil wrote: Baba never give up believe in your self and phone and sub 🔥🔥🔥❤️

Biggbanty12 wrote: I no even understand weda na back this guy de go Abi front 🤦‍♂️🥲

Watch The Video Below;