It seems Portable Is Not Relenting at all to his baby mama Ashabi Simple as they continue again today with their usual drama.
Ashabi Simple shared another picture which portable took over the entire comment section shading her baby mama and calling her all sorts of name online.
The cause of there fights is not know, as he keep dragging and telling her that she is now trending and she will be happy now.
She wrote: OGO self influencer 🕊️✌️
Mummy light & comfort 🤩🤩🤩
QUEEN OF PEACE 🤗🤗
Read Everything Portable Wrote Below;
@queenportable1 you no go value me before them kill me
Werey no get secret why she go dey tell her friends how we take dey play on beg them dey use am plan movie too don’t worry I go soon dey give your close friends belle
@queenportable1 no dey make me feel empty again na you dey give all this people chance
Everytime you mingle with my wife na so so fight she go just dey fight me na una dey spoil her mind make una remember she’s there before una come why you no dey fear self you dey date person husband still get mind tell am say make una be friends
Omo lile Ojina si iyawo ile 😂
You wey tell my wife say I won give you ring 💍 did you tell her you and your family give me price 😂
Na fame you dey look for no be love
And you still dey do shit if we talk you go say na movie location wife
Sha stop to dey talk to my wife for my back
Just because I appreciate you that one no mean say make you take me less
You born Pikin for person husband still dey tell am say you man won give me ring 😂
As you come na him people dey know how many people wey born for me
Are you happy now you’re now trending now your movie go dey trend location wife dating star ⭐️ because of fame shame of you
You dey beg for love but you no fit respect who you say you love
See All the Outpour below
See her post Below