See some comments below:
@reallife_babyangel: “Still so sweet 😍😍🔥.”
@shizzleblinqs: “Man dope still 🙌🙌🙌 Fc fi life 34-year-old singer looking darker than he usually is. It also showed wrinkles all over his face.”
@Yiosagram: “Bro looks homeless 😂.”
@fayvour_19: “So na editing wizzy dey use, you for show him height too nah 😂.”
@folatush01: “Forget this picture if u have see wiz before u wll know fresh and young baba look leave this osapolo blog make dem dey hate u can’t use money buy the love FC have for wiz.”
@drino5376: “Dem forget to edit this one ? 😂”
@temidayo_30bg: “I never for once said this man isn’t cute but e don dey old for ff.”
@kingzaram1: “I been think sey na portable.” Creza85: “You won shame who God no shame 😂 no go through corners use the right caption.”
@Larry_spesh: “Igbo don finish this wan.”
@julian_baller: “Davido never caught unfresh 😂.”
@iyanuoluwabm1: “This man don dey old ooo make una talk true o.”
@Mr.azeezofficial: “🦎 This guy throwback better pass he recent, NA MAKE UP & EDITING DEY HELP AM NOW. Say no to drugz guys.”
@obaxperience1: “See who him fans dey call davido osakpolor😂😂. Sometimes i dey wonder wetin dey inspire wizkid fans to insult Davido cos wizkid no reach davido in anyway for life.”
@Chifinspector: “See him face like over night palmwine.”
@Only1sodiq_: “Not like frogido wey don bald finish.”
@yagi_casted_otf1: “Them forget to edit am 😂.”