
Aunty Ramota has Disclosed that there is nothing between her and her colleagues whom they look alike.
She disclosed that the guy is an imbecile and she can’t marry someone who is an imbecile because they are not compatible.
This sparked outrage on social media that Aunty Ramota who is calling someone imbecile is also an imbecile but they don’t know why she does not see herself as that too.
Read some social media reactions below;
Deyniksbeauty wrote: This aunty ramo Dey ment infant she Dey mad for calling someone Abirun. Na the people na wey interview her I blame… imagine she expect people to pay her for taking her pictures.
Elaxmancooper wrote: Abeg make una no vex oooo maybe na small pikin I be Ose soda Tamu ke …Na u dey drink am oooo cos I no know how Ose soda dat aunty no really well like dat
Queen_jay_forever wrote: I no won talk my mind at the moment. I go come back to this post wen time reach
Babstee12 wrote: Nikini e be like say this lady don Dey craze calling someone abirun
won fe ya foto won fe sanwo
mtchew
_adejoke wrote: Abirun way Dey call another person abirun were u der wen God create him?hisssssss
Crystalbeauty6388 wrote: If u find out wella na money aunty ramota put for head wet be like say na suku she do
Watch Her Speaks Below;